News-edi 1

1370 Results / Page 48 of 153

Background

Sports

Rooney Blame Salah For Liverpool Slump

Former Manchester United striker Wayne Rooney don blast Mohamed Salah for Liverpool slump, as e tell Reds coach Arne Slot make e even reason drop di Egyptian from di starting lineup. Sky Sport report on Monday say Rooney dey refer to Liverpool 3–0 home loss to Nottingham Forest on Saturday, one match wey Salah, despite scoring five times dis season, still no fit give goal or assist. Rooney yarn for […]

todayNovember 24, 2025 5

International

I Don Get Sack Unfairly By Paystack – Co-Founder Ezra Olubi

Paystack co-founder and former CTO, Ezra Olubi, don claim say di company sack am unfairly over allegation of sexual misconduct. Di matter burst after one social media post accuse am of abusive behaviour for mid-November, wey cause people dig out old explicit tweets from 2009 to 2013, leading to heavy backlash. Paystack later confirm say dem suspend am and setup independent investigation. But for im blog post titled Terminated, wey […]

todayNovember 24, 2025 8

International

Nobody Go Support Am – Ukraine Soldiers React To US Peace Plan

Ukraine frontline soldiers don react to US draft peace proposals with mixture of defiance, anger, and resignation. BBC talk to some soldiers wey send views via social media and email. Yaroslav for eastern Ukraine talk say di plan “sucks… nobody go support am,” while army medic Shtutser call am “absolutely disgraceful draft of peace plan, unworthy of our attention.” But one soldier, Snake, talk say “na time to agree at […]

todayNovember 24, 2025 7

National

US Go Boost Nigeria Security With Intelligence, Defence Support – Presidency

Di Presidency talk say US Government don show renewed commitment to boost security partnership with Nigeria, wey go include more intelligence sharing and supply of military equipment to support counter-terrorism and counter-extremism operations across di country. Dis one follow high-level meetings wey Nigerian officials hold for Washington last week with top US Government offices to strengthen defence ties and explore new cooperation areas. Di Nigerian team, wey National Security Adviser […]

todayNovember 24, 2025 6

National

Insecurity – Abiodun Meet Security Chiefs To Protect Ogun

Ogun State Governor, Dapo Abiodun, on Monday hold meeting with di security chiefs for di state to check security level and boost preparedness. For im post on X, Abiodun talk say e meet di chiefs to assess di security situation for Ogun and Nigeria as e affect dem. E remind say “di best time to prepare for war na when peace dey,” as Ogun still dey rated among di most […]

todayNovember 24, 2025 10

National

Sachet Alcohol Ban Go Shake Manufacturers – Analysts Warn

Nigeria business community don raise alarm as NAFDAC prepare to fully enforce ban on sachet and small-volume alcoholic drinks by December 2025. Senate don already tell NAFDAC and other regulators make dem begin full enforcement and reject any extension, signalling firm end to speculation about grace period for manufacturers. Analysts warn say di ban fit disrupt manufacturing, shrink revenue, and increase unemployment. Manufacturers Association of Nigeria (MAN) talk say e […]

todayNovember 24, 2025 4

National

Police Beef Up Security For Katsina Schools

Di Commissioner of Police for Katsina Command, Bello Shehu, don order di Coordinator of di School Protection Squad make e activate all school protection mechanisms to boost safety for students and staff across schools. DSP Abubakar Aliyu, di state PPRO, drop di statement on Monday, as e explain say di directive come after meeting with tactical commanders to review dia general security strategy for di state. Shehu talk say di […]

todayNovember 24, 2025 4

National

Tinubu Drag 100,000 Police Commot From VIPs As Kidnap Wahala Don Scatter Everywhere

No fewer than 100,000 police officers wey dey attached to VIPs and politicians go comot from dia security duties and dem go redeploy dem to core policing work, including counter-insurgency, as part of plan to crush di terrorists wey dey terrorize di country. President Bola Tinubu order dis withdrawal for security meeting wey happen on Sunday for Abuja, wey Service Chiefs and Director-General of DSS attend. According to Bayo Onanuga, […]

todayNovember 24, 2025 10

National

Petrol Shipment Don Surge After Dem Suspend Fuel Import Duty

According to reports, a total of 149,500 metric tonnes, wey be about 194.35 million litres of Premium Motor Spirit (petrol), don enter di country from Friday, November 21, reach Tuesday, November 25, 2025, through different ports. Dis na days after Federal Government announce say dem go postpone di 15% ad-valorem import duty wey dem plan put on petrol import. Tincan Island Port handle di highest number of import with 58,500 […]

todayNovember 24, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app