News-edi 1

2345 Results / Page 49 of 261

Background

Sport Yarns

Rangers Flog Ikorodu City 2-1 to Carry NPFL Cup for 9th Time

By : Jolayemi Olajide Everywhere stew for Enugu State on Sunday as dem collobi di Nigeria Premier Football League (NPFL) trophy for the ninth time, beatingĀ  Ikorodu City 2-1 for inside Lagos , but bad market hit Remo Stars wey go relegation because dem fail to beat Bendel Insurance. The Flying Antelopes enter the pitch with heavy pressure because dem know say. na only win go give dem the cup. […]

todayMay 25, 2026 11

obodo oyinbo

Trump Insist Say Iran Deal Still Need More Time

By : Jolayemi Olajide US Presido, Donald Trump don drop micro soft word again oh,Ā  say confusion sti gadima, datĀ  Iran nor gree peace deal oh. Na imĀ  workers for White House naim dey porpori dis mataĀ  on sunday,Ā  say, as dem dey look am with corner eye, say di final agreement fit take some days before e goĀ  set. According to wetin one Al Jazeera reporter for Washington, DC […]

todayMay 25, 2026 12

OBODO NAIJA

President Tinubu wipe Osifo, collobi APC Ticket for Second Term Race

By : Jolayemi Olajide Oya hear the big gist for Abuja, as Baba Presido, Bola Tinubu don grab di APC ticket again, to run for second term inside the next election. Tinubu win dis primary election with big score wey dey throw backy, dey look opponent dey laugh, say dem nor reach. Di senior man presido collobiĀ  10.9 million votes to flog di only challenger, Stanley Osifo, wey only get […]

todayMay 25, 2026 9

OBODO NAIJA

Gunmen attack Kwara prayer house, kpai 3, carry 15 go

By : Jolayemi Olajide Nor be small tin oh, na so Some jaguda boys go kpokpo oneĀ  prayer house for Ori-Oke Ajaiye, near Ikiran village inside Ekiti Local Government Area of Kwara State, on Saturday night. According to report, di bad boys attack, di pipo when dem dey do night vigil,Ā  dem kpai three worshippers and carry 15 other pipo go bush. The Kwara State Police Command, through dia tuk, […]

todayMay 25, 2026 10

Lagos

Lagos Attorney-General explain howĀ  Police TakeĀ Dey Spoil Taskforce Work

By : Jolayemi Olajide Lagos State Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, don accusat di Nigeria Police, say, dem ma dey put sand, sand for di lagos state task force garri, refusing to Ā fight against land grabbers. Im yarn dis oneĀ  give tatafo pipoĀ  for Alausa, onĀ  Sunday. According to diĀ  Attorney-General, say di police suppose work witĀ  state Special Taskforce and datĀ  police refuse to follow dia order. […]

todayMay 25, 2026 11

Sports

Aston Villa Lash Freiburg 3–0 To Lift Di European Cup

Aston Villa do correct work on Wednesday night as dem lash SC Freiburg 3–0 for di Europa League final to lift di European cup wey dem don long for. As just blow start whistle, Unai Emery boys nor give Freiburg space to breath, as dem use heavy pressing and fast-fast passes pin dem for back. Di first goal come for middle of di first half after Villa use eye follow […]

todayMay 21, 2026 16

obodo oyinbo

US Drag Ear For Iran To Sign Peace Agreement or Face Military Action

One Senior US gornment man, Stephen Miller, don give Iran final warning say US go land military action on Tehran, if dem continue to drag body for di peace agreement matter. Miller wey be di White House Deputy Chief of Staff shine eye tuk dis tuk for Fox News say di new leaders for Tehran get only two choices for front. E talk say na either dem sign di paper […]

todayMay 21, 2026 13

Politics

Governor Fubara Pull Out From APC Guber Primary Election

Di Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, don announce say im no dey join body again inside di All Progressives Congress (APC) governorship primary election for di state. Inside one statement wey im sign on Wednesday, Fubara tuk say e take di heavy decision after e do tight consultation with im family, friends, and political partners. Im sha promise to support anybody wey di party choose as dia flagbearer for di […]

todayMay 21, 2026 20

obodo oyinbo

Iran Football Federation Talk Say Dem Never Collobi US Visa Till Now

By : Jolayemi Olajide Iran Football Federation Oga, Mehdi Taj, don talk say till now, dem never issue visa give Iran national team to enter United States for 2026 World Cup. According to state media, Taj talk say dem go get crucial meeting with FIFA in di next one or two days, say FIFA must give dem clear guarantee because di visa matter never still clear. According to Mehdi Taj, […]

todayMay 14, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds