obodo oyinbo

Benin: 14 Pipo Land Jail After Soldiers Try Overthrow Talon

todayDecember 8, 2025 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Unto updates, say na About 14 pipo don land for jail after dem try run coup on Sunday to comot benin Republic Presido President Patrice Talon

According government tuk tuk persin, Wilfried Leandre, Di attempted coup burst December 7, when some soldiers talk say dem don overthrow President Patrice Talon, even carry control of government and state TV small time, hwoever, say dem don arrest 14 pipo untop the matter.

Government talk say dem don foil di coup, but wetin make soldiers take  di action still dey unknown as experts dey blame inside rat and outside rat, say na cause the  wahala for West Africa.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app