By: Alice Iduh
Benin republic presido, Patrice Talon, don show for TV clear citizens, say di coup mata wey soldiers try run, shake everywhere for the kontri, don dey under control.
E hail di army and dia oga-dem wey hold loyal ground, no shakement at all.
The government talk say dem don succeed scarra mutiny hours after a group of soldiers bin declare for national tv dat dem don takeover power.