Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say area don gather for New Delhi for one ogbonge AI summit, dat Indian leader Narendra Modi go tok, plus tech chiefs like OpenAI Sam Altman.
Bill Gates bin suppose tuk too, but e cancel last minute.
Gates say im comot body so dat pipo go really focus on wetin AI Summit really mean.
Written by: Ridwan Agbomeji
Bill Gates AI meeting cancellation Bill Gates artificial intelligence conference news Bill Gates cancels AI summit Bill Gates tech industry update Microsoft AI leadership meeting
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026