Blog masonry

Background

Sports

Rivers United Coach Express Cocern As Im Team Play Draw With Abia Warriors

By: Alice Iduh Rivers United coachie Finidi George don scatter im mouth UNTOP IM players players dat, dem   need change their mentality after dem concede late goal wey make dem draw Abia Warriors for NPFL match on Sunday. Maclyn Biokpo score for Rivers United for 86th minute, but Suraj Lawal score for Abia Warriors deep inside stoppage time to make am draw. Finidi complain say him team give Lawal too much space for six-yard box, wey cost dem di away […]

todayDecember 9, 2025 8

Niger Delta

FG Revive 450mw Geregu Plant

By: Alice Iduh Wi Federal Government don cure di crase wey dey worry di 450 megawatts enter national grid  after one heavy four-week maintenance for Geregu NIPP plant for Kogi State. Dem talk say dis work boost di plant reliability, make am run sharp-sharp, and even extend deir operating hours so di station fit deliver better light for Nigerians. Head of Corporate Communications, Emmanuel Ojor, yarn dis one on Monday as e explain wetin happen and why dem do di […]

todayDecember 9, 2025 11

National

India Deport 32 Naija Suspects Say Dem Go Sell Weed For Obodo Oyinbo

By: Esther Ayoola Kwake yoyoo, awhoo, say Indian authorities don bundle 32 Nigerians comot for their country says dem join body for  one deadly transnational drug cartel. According to Reports, investigators trace di whole operation reach one Naija kingpin wey dem dey call “Nick,” wey don waka disappear and dey wanted for plenty drug cases. Elite Anti-Narcotics Group officers still  join bodi tuk their own that,  all di Nigerians wey dem grab for Delhi na workers under this same drug […]

todayDecember 9, 2025 8

Niger Delta

Police Hunt Gunmen Say Dem Attack Imo Community

By: Alice Iduh Nor be small gbege for imo state , say  gunmen  go burst Amala Community, Ngor Okpala, Imo State, open fire for one Toyota Highlander and kpai di driver on di spot. Dem later drag di passenger from  one Lexus commot, and up till now the poice never sti fit confirm how many pipo dem carry. Police PRO, Henry Okoye, yarn say di wounded driver wey dem rush  go hospital later kpai, and confirm say Commissioner Aboki Danjuma […]

todayDecember 9, 2025 8

Lagos

Accident Scatter Lagos Ogun Road

By: Esther Ayoola Better  two days never pass wey  two people kpie for Ososa, Ogun State, another badness don sup again for  early  mor mor on Monday, say  one truck driver and him passenger kpai instantly after their truck jam trailer from back. Lagos State Traffic Management Authority (LASMA) spokesperson Adebayo Taofiq confirm say di crash happen for midnight when di truck run enter di trailer wey dey front. Same Monday morning, two other people wound for another accident wey […]

todayDecember 9, 2025 8

Lagos

Sanwo-Olu Clear Area For Investors Say Make Dem Con Invest

By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu don  turn loyal governor, dey hail both local and foreign investors say,  make dem con invest for lagos. Di governor yarn dis one on Tuesday when him commission one Ogbege logistic company for Alaro City inside Lekki Free Zone, a mega warehouse and trading hub. Sanwo-Olu talk say di new project na big boost to Nigeria logistics and supply chain system and e show how Lagos dey transform into solid investment land. […]

todayDecember 9, 2025 6

south east

AAC Ginger Anambra Gorment Over Badness Of Jaguda

By: Alice Iduh Di African Action Congress don tear shirt condemn di December 7 gunmen attacks wey shake Nawfia for Njikoka LGA and one church for Lilu, Ihiala, saying di kain wahala no fit continue again. Party  tuk tuk persin, Anyanwu Chinedu,  ni dey clear newsmen  how im pipo dey in pain and clear  di Anambra State government sharpaly  do security reforms. Chinedu shout say make authorities take sharp-sharp action to protect citizens and hunt down di perpetrators, as findings […]

todayDecember 9, 2025 9

National

Govo Bago Express Hapiness As Im Receive The 100 Papiri School Pikins

By: Alice Iduh Nor be  small happiness one finish   niger state govo, Umaru Bago for face, as  im ma  receive di 100 pikins wey jaguda boyz bin kpake   from st. Mary’s catholic school for papiri afta federal gornment secure dem. Di matter be say, how security take rescue di childrensis, nor  sti dey clear oh, whether, na  mind rob oh with the jaguda boys, abi na force, or whether dem pakage money give the jaguda boys, no body know. Di […]

todayDecember 9, 2025 5

International

Prime Minister Starmer Join Tiktok Dey Do Tap Tap

By: Rilwan Agbomeji Britain Prime Minister, Keir Starmer, don launch im TikTok account on Monday to connect with younger voters, even though gorment  no dey allow to use di app for uk. Wey tori pipo con ask say na whole prime mister dey do tap tap, Na im tok tok person dey clear di matter that, na for  security measures, say nor be tap tap di Starmer dey do for tik tok . Unto di recipt wey fall out, Di […]

todayDecember 9, 2025 19 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app