Blog no sidebar

Background

Lagos

FIRS Staff Wey Die for Lagos Fire – Dem Don Reveal Dia Identity

Di Federal Inland Revenue Service (FIRS) don confirm di names of four of dia senior staff wey die for di fire wey burn Afriland Towers for Broad Street, Lagos, on Tuesday. Di victims na: Mrs Ekelikhostse George (Assistant Director), Mr David Sunday-Jatto (Assistant Director), Mrs Nkem Onyemelukwe (Senior Manager), and Mr Peter Ifaranmaye (Manager). Dem talk say di staffs dey do official work for sixth and seventh floor of di […]

todaySeptember 18, 2025 27 1

National

Over 650 Kidney wey worth $41bn dem traffic for Nigeria – Medical expert talk

Professor wey dey teach medicine for Bayero University, Kano (BUK) and be consultant nephrologist for Aminu Kano Teaching Hospital (AKTH), Professor Aliyu Abdu don talk say from 2015 reach 2020, at least 651 kidneys wey worth over $41 billion dey trafficked and transplanted for Nigeria anyhow. E talk say dis kain thing na part of global black market wey dey sell 10,000 kidneys every year. For one seminar wey dem […]

todaySeptember 18, 2025 17 1

Sports

England Striker Harry Kane Use Chelsea Wahala Score Two Goals As Bayern Munich Knack 3-1 For Champions League

Kane, 32, win penalty and score am, then for second half, seal win with fine curled shot after Malo Gusto make mistake. Earlier, Chelsea defender Trevoh Chalobah score own goal, and returning Cole Palmer fire one shot enter top corner to reduce score on him 100th game for all competition for West London team. For second half, warning plenty as Michael Olise and Kane miss correct chances when Chelsea, wey […]

todaySeptember 18, 2025 20

Local

Lagos Government Don Suspend All Reclamation Projects Because of Environmental Risk

Lagos State Government don order make dem stop all land reclamation projects wey dey happen for di state sharp-sharp, as dem raise serious concern about di danger wey e fit cause to di environment and to people wey dey live for those areas. Di announcement land through one statement wey Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, post for him official X (Twitter) account on Thursday. According to di […]

todaySeptember 18, 2025 25

Sports

Liverpool Use Late Drama Take Humble Atletico Madrid As Dem Open Their Champions League Waka For Anfield With Victory.

Alexander Isak finally show face for Liverpool, but e be like say Arne Slot boys go vex as Atletico come back from 2-0 down equal am, until Van Dijk nod better winning goal for stoppage time. No be di new boys, na di old superstar wey show levels, Mohamed Salah run things as Premier League champions tear Atletico 2-0 within six minutes. Salah free-kick bend enter net after e touch […]

todaySeptember 18, 2025 20

National

Tinubu Show Sympathy To FIRS, UBA After Afriland Fire Wahala

President Bola Tinubu don send serious condolence to di families of di people wey die and to di management and staff of Federal Inland Revenue Service (FIRS), United Capital, and United Bank for Africa (UBA), after di fire wey happen on Tuesday for Afriland Building for Broad Street, Lagos Island. Reports say seven people don die confirm after di fire wey burn di Tower. Dem talk say di victims die […]

todaySeptember 18, 2025 24

Sports

“You No Even Get Mouth” – Lagos Athletes Blast DG Sports Commission Over Team Scatter Matter

Lagos State Government don talk say some athletes beat staff of di commission during protest wey happen on Wednesday, September 17. Di protest happen just few days after Governor Babajide Sanwo-Olu promise to reward di U15 athletes for winning di National Youth Games for Asaba, Delta State. Lagos State Sports Commission don announce say dem don dissolve di Senior Team because of dia act of insubordination. Director General of LSSC, […]

todaySeptember 18, 2025 23

Lagos

NIPOST Seize Seven Pouch Of Cannabis For Lagos Consignment Wey Come From Thailand

Nigerian Postal Service (NIPOST) don intercept one consignment wey get seven pouch of cannabis wey dem hide inside duvet cover wey land Lagos from Thailand. One statement wey management drop on Tuesday talk say di shipment come from Bangkok, Thailand, and na one person for Lagos dem address am give. Dem never release di sender and receiver detail as investigation still dey go on by di correct Security Agencies. Dis […]

todaySeptember 18, 2025 23

Sports

Mbappe Score Two Penalties As 10-Man Real Madrid Win Marseille For Champions League Opener

Los Blancos chop early blow as Trent Alexander-Arnold pull up just three minutes into di game with wetin look like hamstring injury. As if e no do, another wahala land for Los Blancos as Dani Carvajal, wey replace Alexander-Arnold collect red card with just 18 minutes to go, after e face Geronimo Rulli and use head charge the Marseille keeper. But the 15-time European champions still waka commot with victory, […]

todaySeptember 17, 2025 58

Sports

Alexander-Arnold Fit Miss Six Weeks Because Of Injury

Trent Alexander-Arnold dey expected to miss up to six weeks with hamstring injury wey e pick during Real Madrid Champions League win over Marseille. Alexander-Arnold, 26, start Tuesday match for Bernabeu but na only five minutes e last as dem comot am sharp-sharp after e injure him left leg.  Real Madrid confirm di injury after dem run tests Wednesday morning. Sources dey talk say Trent go dey out for at […]

todaySeptember 17, 2025 46

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app