OBODO NAIJA

Businessman Say Him Pay Fake PFIPC DG ₦400 Million

todayAugust 5, 2026 2

Background
share close

By: Olabisi Olatunji

Managing Director of Divine Dopacy Nigeria Limited, Gbenga Collins, don tell House of Representatives committee say him pay ₦400 million to Adeniyi Adeyemi after promise of contract.

Collins tok dis one on Tuesday as lawmakers dey investigate di alleged operations of di Presidential Foreign Investment Promotion Council.

According to am, him believe say di agency na real because Adeyemi dey use Federal Secretariat office for Abuja, security officers and gornment vehicles.

Di investigation dey continue to uncover how di alleged fake agency operate.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds