Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
CAF Presido, Patrice Motsepe, according to Kenyan media Tuko, dey plan enter Dakar, Senegal on Tuesday following Senegal 2025 AFCON gbege.
CAF Appeals Board give Morocco 3-0 win because Senegal comot for pitch to protest during di final.
Senegal Football Federation say dem nor go gree and don carry di mata go Court of Arbitration of Sports for Laussane, wey fit take 12 months to settle.
Say Motsepe dey make di move to see how dem fit take settle di mata without too much wahala.
Written by: News Author
AFCON 2025 African Football Governance CAF President Confederation of African Football Patrice Motsepe
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026