International

175 Results / Page 17 of 20

Background

International

Peru Don Mark Second Day Of Gbege Anti-government Protest

Plenty anti-government protesters for Peru capital Lima jam street again on Sunday after gbege wey injure like 18 people, police and journalists join body. Di youth wey dey lead, “Generation Z,” carry another big march waka go where President Dina Boluarte dey work for downtown Lima, police come full ground dey guard. Trouble don dey boil for Peru since some months now, as gbege with organized crime and extortion don […]

todaySeptember 22, 2025 55

International

India Don Raise Alarm As ‘Brain-Eating’ Amoeba Infection Don Double

India don issue health alert after cases and death wey rare water-born “brain-eating” amoeba cause don double compared to last year for Kerala, wey be one southern state. Numbers still small, but Altaf Ali, doctor wey dey inside government task force to stop di spread, tell AFP say dem dey run plenty tests all over di state to find and treat di cases. Officials report say dis year dem get […]

todaySeptember 18, 2025 52

International

Ghana Don Agree To Receive 40 More West Africans Wey US Don Deport

Ghana go receive another 40 West Africans wey US deport for the next few days, Foreign Minister Samuel Okudzeto Ablakwa talk so, after government talk say dem don reach agreement with Washington last week. Deport people go third countries instead of their own country na one thing US President Donald Trump sabi do well for im crackdown on people wey no get proper papers, especially as dem dey send plenty […]

todaySeptember 18, 2025 21

International

Charlie Kirk Murder Suspect Don Enter Big Wahala After E Confess For Online Messages

Tyler Robinson, 22 years old, wey dem suspect for di killing of conservative activist Charlie Kirk, don face charges of aggravated murder and plenty other related crimes, Utah County prosecutors talk on Tuesday. Di charges follow after Robinson allegedly confess to di attack for plenty online messages and come hand himself over to police. Utah County Attorney Jeff Gray confirm say Robinson dey face six felony counts, aggravated murder, felony […]

todaySeptember 17, 2025 46

International

UK No Go Gree Make People Fear Because Of Skin Colour, Starmer Warn Far-Right Protesters

Prime Minister Keir Starmer talk for Sunday say, Britain no go gree make people fear or feel wahala “because of their background or the colour of their skin.” This talk come after big far-right protest wey turn fight with police. For im first talk about Saturday rally wey far-right activist Tommy Robinson organize and police talk say up to 150,000 people show, Starmer condemn the attack dem wey happen on […]

todaySeptember 15, 2025 42

International

Brazil Former Presido Bolsonaro Don Collect 27 Years Prison For Coup Wahala

Former Brazil Presido Jair Bolsonaro don collect 27 years and 3 months for prison after dem find am guilty say e plan military coup to hold power tight after im lose 2022 election. Panel of five Supreme Court judges yan judgment on Wednesday, four say na guilty, one no gree. Di ruling don also block Bolsonaro from ever hold public office until 2033. For now, dem keep am for house […]

todaySeptember 12, 2025 33

International

Macron Don Put Him Padi Lecornu As New Prime Minister

French President Emmanuel Macron on Tuesday name him close padi and Defence Minister, Sebastien Lecornu, as new prime minister to settle political wahala wey dey deepen as protest dey set to burst for next days. Macron choose Lecornu, wey be 39 years old, make e replace Francois Bayrou as the seventh premier for him mandate, e decide to pick one of him closest allies instead of to try make government […]

todaySeptember 10, 2025 43

International

‘Trump Don Talk Say No Be Washington, Na Netanyahu Give Order For Israeli Strike Wey Happen For Qatar”

US President Donald Trump talk say the Israel airstrike for Qatar na decision of Prime Minister Benjamin Netanyahu, e yan say Washington no authorize am, and e no benefit America or Israel at all. Israel do the strike for Doha on Tuesday, target senior Hamas political leaders, kill five of them, including the pikin of exiled Gaza chief Khalil al-Hayya. This attack na first time dem do am for Qatar […]

todaySeptember 10, 2025 106

International

“Soldiers Don Scatter For Nepal Parliament To Hold Ground After Two Days Of Deadly Protest”

Armed soldiers don block Nepal parliament ground Wednesday as Kathmandu dey waka for serious curfew after two days wahala wey kill at least 19 people and force Prime Minister K.P. Sharma Oli make e resign. Dis gbege na di worst yawa wey don burst for Nepal in years, e start after government ban social media last week. Even though dem later cancel the ban, gbege don spread like wildfire, protesters […]

todaySeptember 10, 2025 42

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds