International

175 Results / Page 19 of 20

Background

International

Tennessee State For America Go Start Gun Safety Class For Pikin

Pikin as young as five go dey take gun safety class this year for Republican-run Tennessee, na the first state for America wey pass law wey make dis kind class mandatory. The state legislature pass the bill for 2024, and the law go start for public schools when the new academic year begin after summer. The education department for Tennessee put guideline wey talk say pikin dem from five to […]

todaySeptember 3, 2025 29

International

UK Warn Foreign Students Make Dem No Overstay, Say Deportation Go Follow As Asylum Wahala Don Increase

UK government don warn foreign students make dem no overstay their visa, as asylum claims from former students don rise reach record level. Dem don start new campaign wey dey tell international students say if dem stay illegally after their visa expire, deportation go follow. According to reports, the UK Home Office don begin send direct text and email messages to students, na the first time wey dem dey do […]

todaySeptember 2, 2025 29

International

Belgium Set To Recognize Palestinian State For UN Assembly, Plan Sanctions Against Israel

Belgium don set to formally recognize a Palestinian state at this month United Nations General Assembly, na Foreign Minister Maxime Prevot announce am on Tuesday. This decision put Belgium alongside Australia, Britain, Canada, and France, all of dem don do similar move lately and e dey intensify global pressure on Israel over the war for Gaza. Prevot confirm say Belgium go sign the New York Declaration, na diplomatic initiative wey […]

todaySeptember 2, 2025 35

International

Trump Don Remove Secret Service Protection for Kamala Harris

US President Donald Trump don cancel extended Secret Service protection for Kamala Harris, wey Joe Biden don authorize before he commot from office, according to one of her advisers. Under US law, former vice‑presidents dey get six months of Secret Service protection after dem leave office. Harris wey commot alongside Biden in January, her security detail expire legally in July. But Biden don extend her protection for another year through […]

todayAugust 29, 2025 31

International

Gunman Open Fire During School Mass For Minneapolis Church, Wound Some Pikin

Gunman open fire during school Mass for Minneapolis church, wound some pikin as the community and leaders dey express shock and grief. Authorities for Minneapolis dey talk say dem still dey investigate the motive behind the deadly attack on church wey injure plenty children and worshippers, and e don spark shock, grief and anger across the community. Police Chief Brian O’Hara condemn the assault, tell reporters: “This na deliberate act […]

todayAugust 28, 2025 33

International

Global Airlines Wan Make Pilot Retire For 67 Years

The biggest airlines for world dey beg United Nations aviation oga make dem raise the retirement age for commercial pilots from 65 go 67, because pilot no plenty for the world. The plan wey International Air Transport Association (IATA) carry come, International Civil Aviation Organisation (ICAO) go look am for their big meeting wey go start September 23. IATA, wey dey represent about 350 airlines, talk say to add two […]

todayAugust 28, 2025 36

International

South Korea Don Pass Law To Ban Phone For Classroom From 2026

South Korea don pass one important law wey go stop students from using mobile phone and smart devices during class time, starting from March 2026. Di bill pass with 115 lawmakers voting yes out of 163 wey show. Dem say di law na response to how students don dey too addicted to phone  wey dey affect their school work, social life, and even their mental health. One mama for Seoul, […]

todayAugust 27, 2025 92

International

California parents Don carry OpenAI go Court, As Dem Talk Say Na ChatGPT Cause their Pikin Death.

Parents of one 16-year-old boy wey commit suicide for California don drag OpenAI, di company wey make ChatGPT to court. Dem talk say ChatGPT talk plenty bad things to their pikin, Adam, for months before e take him own life. According to di lawsuit, for their last conversation, ChatGPT help Adam steal vodka from him parents and explain how him noose fit work to kill person. Adam die few hours […]

todayAugust 27, 2025 38

International

Trump Talk Say e go Put Tariff for Countries Wey Dey Discriminate US Tech

US President Donald Trump don threaten say if countries wey dey tax or put rules wey go harm big American tech companies like Google, Meta, Amazon, and Apple no stop, e go begin put heavy tariff and block some export from the US to those countries. For one post wey e put for him social media platform, Truth Social, Trump talk say all these digital taxes and regulations na way […]

todayAugust 26, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds