National

1294 Results / Page 60 of 144

Background

National

US Open Door Launch Immigration Plan

By: Rilwan Agbomeji US Department of Homeland Security don announce new plan wey go pay $3,000 to migrants wey waka go by themselves. Any undocumented migrant wey register through CBP Home app before end of year go fit collect di cash plus free flight back home. DHS talk say dem go still forgive any fines or penalties wey migrants dey owe for not comot earlier. Di programme get limited-time offer […]

todayDecember 23, 2025 12

National

Six Rivers Reps Kawasaki Go APC

By: Rilwan Agbomeji Based on di gbege wey dey inside di People’s Democratic Party, anoda set of PDP law makers precisely from Rivers State don buy waka enter di All Progressives Congress. Dis announcement follow di law makers sitting on Tuesday for Abuja. Di law makers include Solomon Bob, Victor Obuzor, Dumnamene Dekor, Cyril Hart, Blessing Amadi and Felix Nwaeke. According to source from di National Assembly, all six of […]

todayDecember 23, 2025 6

National

IGP Order Police Say Make Dem Guide Pipo For Di Christmas And New Year

By: Esther Ayoola Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun, don order make police deploy plenty personnel and equipment across di country to ensure security for Christmas and New Year celebrations. Di directive tell all zonal AIGs and state commissioners to increase patrols, visibility policing, intelligence work and community engagement during di festive period. For di IGP, say security mat ana collabo with other security agency dey make work wella.

todayDecember 23, 2025 10

National

Lagos Unveil N800m LSSTF Headquaters For Ikeja

By: Esther Ayoola Lagos govo  Sanwo-olu don officially lunch di new Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) HQ for Ikeja Central  Business District (CBD), to  boost security for Lagos big time. Say di project cost over #800 million and na big oga names like Kensington Adebukunola Adebutu go fund am, all to fund security for di state. Sanwo-olu tuk say di move na smart investment wey go protect lives, property, […]

todayDecember 23, 2025 17

National

NBA Wire Call To FG To Suspend Tax Reform Laws

By: Esther Ayoola The Nigerian Bar Association (NBA) bring mata out recharge 100 niara take make call to wi federal gorment say make dem suspend di Tax Reform Acts afta dem discover say some sections for di gazetted law no match wetin National Assembly pass. Di NBA tuk say dis kind matter dey spoil Naija law system name and dat dem need to investigate am wella. President of NBA, Afam […]

todayDecember 23, 2025 10

National

FG Make Pre-Employment Drug Test Mandatory For All Public Service Workers

By: Esther Ayoola Di federal government don approve say all prospective workers for Nigerian public service must do drug test before dem fit get job, di office of di secretary to di government of di federation (OSGF) announced in a service-wide circular dis week. According to director of information and public relations for OSGF,  Segun Imohiosen, di move na to curb rising drug abuse and protect national productivity and security. […]

todayDecember 23, 2025 9

National

FG Yarn Say Palava With US Don Clear Well-Well

By: Rilwan Agbomeji Federal Govment don talk say di gbege wey burst between Naija and America don settle well-well. Information Minister Mohammed Idris yarn dis one on Monday for year-end briefing for Abuja. E say Naija handle di mata wella and di talk help both countries lock hands stronger. Di palava start afta US President Donald Trump threaten action over alleged killing of Christians for Naija, but FG say issue […]

todayDecember 22, 2025 10

National

Naija And US Sign $5.1bn Agreement To Join Hand For Health Sector

By: Rilwan Agbomeji US don agree five-year health deal with Naija to help di country guide for health matas and boost church hospitals make country health system strong and boost church hospital dem. US Deputy tuk tuk person, Thomas Pigott, yarn dis one wrap am like groundnut send giv news pipo on Saturday. Pigott yarn say US go drop nearly $2.1bn for HIV, TB, malaria, polio plus mama and pikin […]

todayDecember 22, 2025 7

National

FG Declare Say Kidnappers And Bandits Na Terrorists

By: Rilwan Agbomeji Federal Govment don cut rope follow say any kidnapper or bandit go face di music just di way dem take dey treat terrorists. Minister of Information, Mohammed Idris na im carry di mata for head as e take serious reach, siddon tori pipo dey tell dem for Abuja how di federal govment ready to wipe out any jaguda boi wey no wan allow Nigeria drink water keep […]

todayDecember 22, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds