Lagos, Ogun Assistant Inspector-General of Police, Olohundare Jimoh, like dis don dey ginger hin officers make dem get ready oh, oshobe eh doings na.
like dis, dem don promise say police for Zone 2, wey cover Lagos and Ogun states, go provide ogbegelicious security for di 2027 general election.
Jimoh tok dis one on Monday, for TV siddon tok.
Hin say problem nor suppose dey di election, dat dem go protect voters, candidates and election workers, and dem dey expect peace for di election.