Sports

980 Results / Page 49 of 109

Background

Sports

PSG Coach Luis Enrique Worry Bodi For Team Struggle

By: Esther Ayoola Paris Saint-Germain manager, Luis Enrique, throw lamentation say im team PSG dey struggle wetin nor good dis season. Dem lose 3-1 for house against Monaco and Enrique say, dem too dey make plenty mistakes. E say dem need find confidence quick oh, before Champions League match wey dem get against Chelsea, make Chelsea nor go use dia eyes see shege.

todayMarch 9, 2026 49

Sports

How Young Nigerian Ugochukwu Win Im First FIA F3 Race For Melbourne

By: Esther Ayoola Nigerian-American driver Ugo Ugochukwu don win him first FIA Formula 3 race for Melbourne. E start well, but for first corner, e drop go third behind polesitter Théophile Nael and Britain driver Freddie Slater. But di 18-year-old no carry last, e start dey pass dem one by one. By second lap, e overtake Slater and Nael for Turn 9, take di lead win di race.

todayMarch 9, 2026 25

Sports

Rivers United Eye Second NPFL Title ,Package Bendel Insurance 3-1

By: Esther Ayoola Rivers United don continue dia moral fight to win dia second Naija Premier League title beating Bendel Insurance 3-1 for Adokiye Amiesimaka Stadium for Port Harcourt on Sunday. No goal for first half sha, but Chijioke na im head in a coner kick, putting  Rivers ahead  for 53rd minute. Douglas sti deliver assist for 81st minute, set up Wisdom Samuel making it two. Bendel Insurance score one […]

todayMarch 9, 2026 19

Sports

Galatasaray Ready To Battle Liverpool F.C. – Victor Osimhen

Victor Osimhen don talk say Galatasaray ready to fight well-well to beat Liverpool F.C. for dia UEFA Champions League clash. Di Turkish side go host Liverpool for RAMS Park on Tuesday, as Galatasaray dey come di match with strong morale after dem beat BeÅŸiktaÅŸ J.K. 1-0 last Saturday. Osimhen talk say Liverpool na big and ambitious team, but playing for home in front of dia fans fit give Galatasaray advantage. […]

todayMarch 8, 2026 36

Sports

CAF Dey Find New WAFCON Host as Morocco Wan Step Down.

Confederation of African Football, CAF say dem dey find another country to host 2026 Women’s Africa Cup of Nations as dem nor sure whether Morocco wan sti host. Dem don shift di tournament from March 17–April 3 go July 25–August 16  after dem inform with FIFA and other people wey concern. Sports News Africa report say Morocco don tell CAF before  say dem no go fit host am for March […]

todayMarch 6, 2026 25

Sports

Super Eagles Still Ready For World Cup Playoffs – Ndidi

Super Eagles captain, Wilfred Ndidi, say im and im teammates go still play di world cup play off if , FIFA  favour dem ahead of DR Congo. Di super eagles miss automatic qualification, after losing 4–3 on penalties to DR Congo for African play-off final last November. Nigeria Football Federation don carry matter go FIFA, tsay some DR Congo players switch nationality wrongly, so dem dey hope say, dem fit […]

todayMarch 6, 2026 31

Sports

PSG And Bayern Munich Enter Race To Sign Victor Osimhen

Five big European clubs don enter serious battle to sign Victor Osimhen from Galatasaray as summer transfer window dey approach. Bayern Munich dey plan to bring Osimhen replace Harry Kane, as coach Vincent Kompany wey don watch am since im Belgium days don give green light for di move. Paris Saint-Germain also dey chase Osimhen because dem want strong striker for their attack, while Manchester United, Juventus and Atletico Madrid […]

todayMarch 5, 2026 24

Sports

WAFCON 2026 Fit Hold For July

Di 2026 edition of WAFCON 2026 fit move go July as uncertainty still dey around di original schedule. Di tournament suppose hold between March 17 and April 3 for Morocco, but preparation and organization wahala don raise doubt  whether competition go start as plan. Even though Confederation of African Football never officially talk anything, reports say dem don internally decide to postpone di tournament, and dem now dey consider July […]

todayMarch 5, 2026 39

Sports

Arsenal Win, Man City Drop Points For Wednesday EPL Games

Arsenal don extend dia lead for top of premier leage table beating Brighton  1-kondo for AMEX Stadium on Wednesday. Brighton play sha, but Bukayo Saka goal give Arteta boys beta advantage after Man City go play 2-2 draw with Nottingham forest For first minute, David Raya almost spoil game as im give Carlos Baleba, but Gabriel rush save am. After 9 minute, Saka con bend small beta shot beating Brighton […]

todayMarch 5, 2026 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds