Uncategorized

14 Results / Page 1 of 2

Background

Sports

Olusoji Fasuba Pikin, Annabelle, Run Hot Race For England

By: Esther Ayoola Former Nigerian sprinter Olusoji Fasuba pikin, Annabelle Fasuba, don start her U-17 career for England with full force. She win di South of England Indoor 60m title for Lee Valley Athletics Centre, London on Saturday. Di 14-year-old clock 7.51s, just one millisecond short of her club record wey she set for her first race dis season. She don already break U-17 and U-20 club records with 7.50s […]

todayJanuary 14, 2026 3 4

Uncategorized

No Big State Fiesta, No Wahala: Lagos Celebrate New Year Wella

By Ebi Oboko New year 2026 celebration for lagos nor be here oh, Oga govo, Sanwo Olu leading the way, say make everybody quietly enter dia church pray for peace, progress, good governance and security. Say make lagosians pray for lagos state beta style. As a result, Lagos no hold di normal Greater Lagos Fiesta for December 2025, but people still knack small parties, beach DJ marathon, and cultural shows. […]

todayJanuary 1, 2026 8

Uncategorized

Lagos CP Make Correct Move, Promote 35 Senior Police Officers

By: Rilwan Agbomeji Di Lagos State Police Commissioner, CP Olohundare Jimoh, unto betterlicious doings don promote 35 senior officers to help make security for di state. Thirty superintendents don become chief superintendents of police (CSP), while five DSPs don become SPs Tuk tuk of di Lagos state police command, SP Abimbola Adebisi, clear tori pipo say, say di promotion show how di Inspector-general of police dey reward hard work and […]

todayDecember 31, 2025 11

Uncategorized

“I Shame” – Guardiola Apologise Afta Im Burst Cameraman For Newcastle Loss

Manchester City coach, Pep Guardiola, don talk say e dey regret say e lose him temper with one cameraman after Manchester City lose 2–1 to Newcastle United on Saturday. Di Spaniard storm onto di pitch for St James’ Park, vex over decisions wey e believe dem no favour im team, including denied penalty, handball shout, and marginal offside. Reports say Guardiola talk with referee Sam Barrott, and e even remove […]

todayNovember 25, 2025 5

Uncategorized

skills, access, and credibility to compete globally. Expectations High As Tinubu Don Open ‘Big Sports Dialogue’ Today

Di search for solutions to di many problems wey dey affect Nigeria sports industry go continue today for Lagos as President Bola Tinubu dey expected to declare open di “Big Sports Dialogue.” According to di organisers, di dialogue go feature top sports personalities from public and private sectors to discuss di pressing wahala wey dey plague Nigerian sports and reshape di country sports system. Di organisers talk say di event […]

todayNovember 24, 2025 3

Uncategorized

Plenty Sexual Partners Dey Increase Cervical Cancer Risk – Foundation

Di Access to Basic Medical Care Foundation don warn say to dey get sexual activity with multiple partners fit sharply increase di risk of cervical cancer, as di Human Papillomavirus (HPV) wey dey cause more than 95 per cent of cervical cancer cases dey mainly spread through sexual contact. Di warning land during one sensitisation programme for secondary school students for Ibadan on Monday to mark World Cervical Cancer Elimination […]

todayNovember 18, 2025 7

Uncategorized

332 Migrants No Gree Enter As Reps Lament Nigeria Get 1,894 Unmanned Borders

Di Federal Government don confirm say 332 migrants no gree enter Nigeria through Seme border because dem get irregular documents. Comptroller General of Nigeria Immigration Service (NIS), Kemi Nandap, talk say di migrants try enter country but dem stop dem because dem no get valid travel papers. She talk dis one for Stakeholders Sensitisation Seminar wey theme na “Evolving Patterns in Smuggling of Migrants: Towards a Coordinated Response” for Abuja. […]

todayNovember 12, 2025 4

Uncategorized

“E No Normal” – Luis De La Fuente React As Lamine Yamal Chop Spain Squad

Spain coach Luis de la Fuente don talk say e shock am well-well as e hear say Lamine Yamal don comot from di national team squad wey go play World Cup qualifiers against Turkey and Georgia. Yamal drop out after e begin treatment for pubalgia, one kind groin injury wey go keep am for rest about 7 to 10 days. Di Spanish Football Federation (RFEF) confirm di tori for statement, […]

todayNovember 12, 2025 7

Uncategorized

18 Players Don Join Camp As Super Eagles Begin Morocco Final Push

Super Eagles don officially open camp for Rabat, Morocco, ahead of Thursday 2026 FIFA World Cup CAF playoff against Gabon, with 18 players don already land as final preparations dey intensify. Team confirm am for official X handle on Tuesday under caption “Eagles in Camp.” Players wey don reach include Calvin Bassey, Alex Iwobi, Samuel Chukwueze, Tolu Arokodare, Olakunle Olusegun, Wilfred Ndidi, Moses Simon, William Troost-Ekong, Benjamin Fredericks, Chidozie Awaziem, […]

todayNovember 11, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app