By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles head coachie Eric Chelle don giv expo say e fit change tactics for Saturday Group C match against Tunisia.
Di match go happen for Fes, Morocco as both teams dey chase back-to-back wins.
You sabi say Super Eagles beat Tanzania 2-1, while Tunisia beat Uganda 3-1.
Fans dey expect serious football as Nigeria and Tunisia ready clash for weekend.
Sports
Chelle Drop Yarns Ahead Of Tunisia Clash
todayDecember 26, 2025 15
By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles head coachie Eric Chelle don giv expo say e fit change tactics for Saturday Group C match against Tunisia.
Di match go happen for Fes, Morocco as both teams dey chase back-to-back wins.
You sabi say Super Eagles beat Tanzania 2-1, while Tunisia beat Uganda 3-1.
Fans dey expect serious football as Nigeria and Tunisia ready clash for weekend.
Written by: Rilwan Agbomeji
Chelle pre match comments Nigeria Tunisia match preview Super Eagles news today Super Eagles vs Tunisia build up Tunisia clash Super Eagles
Similar posts
Sports
Rivers United Players Get Askident As Dem Dey Travel For President’s Cup Match
todayJune 5, 2026 8
Sports
Liverpool Sign Andoni Iraola
todayJune 5, 2026 8
DJ Muziaskill Sunday Playlist
7:00 pm - 12:00 am
Top popular
Ronaldo And Messi Wan Make History With 6th World Cup
 Tottenham Grab Andy Robertson for  Free
Hamas declare Say Dem No Dey Surrender Weapons, but dey ready peace tuk
Abuja Police Seize Over 30Â Cars say dem get black glass
INEC Stand Ground say any Primaries wey nor follow timetable, Otilor