Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say like dis na, Enzo Fernandez no go play for Chelsea for di next two matches after im talk about im future.
Dis na according to update by coachie Liam Rosenior for im pre match conference.
According to Rosenoir, di club get ruled and Enzo don pass di line as make comment say im wan join Real Madrid.
Di 25-year-old Argentine wey join Chelsea January 2023 for record £107 million, hint say im no sure if im go still dey Stamford Bridge after dem lose for Champions League.
Written by: Ridwan Agbomeji
CHEALSEA ENZO FERNANDEZ REAL MADRID TRANSFER TALKS
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026