Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
China foreign minister Wang Yi say China dey pin pillers to strengthen di kontri economy against global wahala.
Wang, wey be member for Communist Party top council, drop dis one for journalists for Beijing on Sunday.
Wang say, im don use im gbojero eye look di worldwide economy, say tins dey change like say tomorrow nor dey and ni make dem dey make plans for di future.
Written by: News Author
China economy growth global economic uncertainty International Monetary Fund World Bank
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026