World Bank

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

IMF Warn Say AI Market Crash, Cyber Attack Fit Cause Gbege

By: Jolayemi Olajide IMF don warn say AI market crash and cyber attacks fit cause serious wahala for world financial system. Di International Monetary Fund drop dis warning on Tuesday for dia latest Global Financial Stability Report, wey dem release during annual meeting with World Bank for Bangkok, Thailand. IMF talk say rush to develop AI, produce computer chips and build data centres don dey push world economy forward, but […]

todayOctober 13, 2026 5

OBODO NAIJA

Oyedele Blasts Nigerians Wey Abuse World Bank Over Nigeria Loan

By: Mariam Ajayi Minister of Finance and Coordinating Minister of di Economy, Taiwo Oyedele, don fault Nigerians wey attack di World Bank for social media over loans to Nigeria, saying dia actions show say dem no understand how di lending system dey work.   Oyedele speak on Wednesday for Abuja during media briefing on di Federal Government economic reform scorecard, where he explain say some Nigerians go World Bank social […]

todayAugust 20, 2026 19

obodo oyinbo

China Wash Hand Comot From World Bank Loan

Di World Bank don konfamate say dem dey enter new phase for dia relationship with China, say China don dey wash hand comot for loan mata small, small. One World Bank official konfam how ogbonge development dey cry for China based on di ogbonge support wey dem get from di world bank. Di official add say di new relationship dey reflect how China economy and development dey grow vavava dan […]

todayJuly 1, 2026 25

OBODO NAIJA

World Bank Approve $500m Credit Giv Nigeria Agricultural Value Chains.

World Bank don approve $500 million credit give Nigeria to boost agriculture, especially for small farmers, value chains and food security. For statement wey World Bank drop for their website on Thursday, dem talk say di money go make small farmers produce more, create jobs, and make food and nutrition better for di Obodo Nigeria. Di global lender talk say agriculture still be Nigeria biggest employer, but e never dey […]

todayApril 2, 2026 30

obodo oyinbo

China Hold Economy Strong As Global Wahala Dey Increase

By: Esther Ayoola China foreign minister Wang Yi say China dey pin pillers to strengthen di kontri economy against global wahala. Wang, wey be member for Communist Party top council, drop dis one for journalists for Beijing on Sunday. Wang say, im don use im gbojero eye look di worldwide economy, say tins dey change like say tomorrow nor dey and ni make dem dey make plans for di future.

todayMarch 9, 2026 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds