OBODO NAIJA

Cubana Chief Priest explain why im sti dey loyal to President Tinubu

todayMay 28, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Senior man influencer, wey be billionaire, Cubana Chief Priest don explain imself for Lagos, say im sti dey support President Bola Tinubu and APC.

Di seniorman celebrity barman tuk dis one for one radio interview explaining say, im political waka just dey start even though say im lose the APC ticket for Orsu/Orlu/Oru East federal constituency.

Cubana say naija politics mata im spread wetin nor good and dat na APC im dey support.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds