APC primaries

5 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

APC Aspirants clear Obasa name say Nor be im Sponsor Lagos Protest

By: Shalom Ovie Some All Progessives Congress aspirants for Lagos don explain how Speaker Mudashiru Obasa hand nor dey inside di protest over di party primaries. According to di protesters, say na based on say many election ground nor package di wey e suppose be naim make, di election scatta Di group also reject claim say Obasa give N2 billion to support di demonstration. Dem insist say angry party members […]

todayJune 11, 2026 12

OBODO NAIJA

Cubana Chief Priest explain why im sti dey loyal to President Tinubu

By : Jolayemi Olajide Senior man influencer, wey be billionaire, Cubana Chief Priest don explain imself for Lagos, say im sti dey support President Bola Tinubu and APC. Di seniorman celebrity barman tuk dis one for one radio interview explaining say, im political waka just dey start even though say im lose the APC ticket for Orsu/Orlu/Oru East federal constituency. Cubana say naija politics mata im spread wetin nor good […]

todayMay 28, 2026 9

Lagos

Desmond Elliot deny report say im nor withdraw from APC Primaries

By : Jolayemi Olajide Nollywood actor wey turn politician and Surulere Constituency 1 representative for Lagos State House of Assembly, Desmond Elliot, don clear air say im nor withdraw from Surulere APC primaries. E tuk to newsmen say wetin happen na say e pull im agents comot from di election process because of intimidation and harassment. E further explain say na only di political party get authority to direct any […]

todayMay 20, 2026 17

OBODO NAIJA

APC Talk Say Dia 2027 Primary Election Dates Still Stand, Nothing Don Change

By: Jolayemi Olajide All Progressives Congress don clear air say dem never change dia timetable for 2027 primary election, as dem talk say all di dates wey dem announce before still stand gidigba. For statement wey party spokesman, Felix Morka sign on Wednesday night, APC talk say, House of Reps primary go hold on Friday, May 15, 2026, Senate primary go hold on Monday, May 18, 2026. State House of […]

todayMay 14, 2026 9

Lagos

Obasa Enter Race For Agege Reps Seat As APC Primaries Near

By: Esther Ayoola Speaker of Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa don declare say e wan contest for Agege Federal Constituency seat for House of Reps. Obasa tuk dis one on Tuesday for Agege during stakeholders meeting wey hapun ahead of APC primaries for Lagos. Di sixth-term lawmaker press tuks say na party leaders for di constituency naim dey encourage am to enter di race for federal level. Dat […]

todayMay 13, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds