Entertainment

Cubana Chief Priest Opens Up say Tinubu nor trust

todayMay 20, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Wooo, wetin concern vulture with barbing saloon, Social media senior man, Cubana Chief Priest, tuk say wi oga  Presido, Bola Tinubu still dey dey look am less, cause say im  support Peter Obi for 2023 election.

Cubana Chief Priest yarn this one during livestream with popular streamer Peller on Wednesday.ssss

Di Imo State Coordinator of Pro-Tinubu City Boys Movement say people for presidency still dey suspect am because of im tribe and old political stand, say tribalism na still big problem for dis obodo Nigeria.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds