Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Dangote don announce say petrol go sell for ₦739 per litre from Tuesday, as e talk for press briefing at Lekki Refinery on Sunday.
E explain say refinery don reduce gantry price from ₦828 to ₦699 per litre two days before, and now di new price go benefit consumers.
Dangote assure Nigerians say di ₦739 price go dey enforced, and e go fight any form of price manipulation.
E add say anybody wey get truck fit waka come buy petrol, and even though refinery dey sell at ₦699, actual money wey dem dey collect na around ₦389.
Written by: News Editor 1
dangote fuel price petrol price update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025