Lagos

Depuity Govo Hamzat Deny One-Term Agreement, Promise To Build Lagos

todayJuly 27, 2026 6 2

Background
share close

By: Esther Daniel

Lagos State Deputy Govo and APC gofnorship candidate for di 2027 election, Dr Obafemi Hamzat, don deny reports say e get agreement to serve only one term if e become governor.

Hamzat, fry mouth inside one interview, wia dem fire fire am beta question untop di matas say im wan run one term.

Baba Hamzat raise hand up say im nor get hair for ampit, dat im nor tuk anything or any agreement like dat oh with anybody.

Im say di plan na to serve  Lagos, promote security, build infrastructure, public services and di general quality of life for residents if only im win di election for 2027.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds