Lagos

Desmond Elliott Cry Out Say Mehn Dey Intimidate Am For Surulere APC Primary

todayMay 18, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Fire dey for mountain, or Surulere rather, say like dis Lagos lawmaker, Desmond Elliott, don accuse some All Progressives Congress, APC, leaders and local gornment, say dem dey intimidate im supporters.

Im yarn dis one for one viral video wey circulate on Sunday, Elliott cast some party leaders.

Di Surulere Constituency I representative also allege say dem remove some local gornment officials from office sake of say dem support am politically.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds