Desmond Elliot

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Desmond Elliot wash hand Comot lagos state house of Assembly

By : Jolayemi Olajide Nollywood actor wey turn politician, Desmond Elliot don comot body from APC primary election for Surulere 1 House of Assembly seat. E drop di announcement on Wednesday for Paddington Mini Stadium, Western Avenue, Surulere, Lagos, where di primary election dey happen. According to am, dem lock am outside, e beg and nobody answer am.

todayMay 20, 2026 18

Uncategorized

Desmond Elliot Deny Hand For Obasa Impeachment Mata 

By : Jolayemi Olajide Water don pass garri, na now stroy dey come out, lagos lawmaker, Desmond Elliot don clear mata say, nor be im plan di removal Speaker Mudashiru Obasa for Lagos Assembly for 2025. Di senior man Surulere constituency 1 rep clear dis mata for tv sit down tuk on Tuesday for lagos Di lawmaker tuk say when dem impeach Obasa, im no dey Nigeria at all. According […]

todayMay 19, 2026 12

Lagos

Desmond Elliott Cry Out Say Mehn Dey Intimidate Am For Surulere APC Primary

By: Esther Ayoola Fire dey for mountain, or Surulere rather, say like dis Lagos lawmaker, Desmond Elliott, don accuse some All Progressives Congress, APC, leaders and local gornment, say dem dey intimidate im supporters. Im yarn dis one for one viral video wey circulate on Sunday, Elliott cast some party leaders. Di Surulere Constituency I representative also allege say dem remove some local gornment officials from office sake of say […]

todayMay 18, 2026 14

OBODO NAIJA

Gbajabiamila Open Secrete Tuk Say Desmond Elliot Make Am Lose Im Job  

By : Jolayemi Olajide News Bar ... Gbajabiamila Open Secrete Tuk Say Desmond Elliot Make Am Lose Im Job Chief of Staff to President Bola Ahmed Tinubu, Femi Gbajabiamila, don open secrete tuk now say he nearly lose im position last year sake of say Desmond Elliot put hand for di Lagos State House of Assembly crisis. E talk dis one for video wey dey circulate for social media on […]

todayMay 15, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds