obodo oyinbo

Drone Attack Hit Kordofan Market, Sudan, Kpaing Plenty Civilians

todayFebruary 25, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say di story dey worwor everyday for Sudan, dat drone attack don kpai plenty civilians for south-central Kordofan, Sudan.

According to report from UN and humanitarian pipo, Fighting between Sudan army and Rapid Support Forces (RSF), don reach another level, as pipo dey kpai, kapi every day.

UN officials say, drone hit market, hospital, aid convoy, and house, wey civilian bin dey hide.

Dem warn say, di war dey worse by di day, and peace effort from US never sti bring anything and dat both side sti dey kill demselves.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app