Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say like dis wi oga Presido Bola Tinubu economic reforms dey show workings.
According to Finance Minister Wale Edun, di reforms strong wetin nor good, steady and fit carry Nigeria enter real growth instead of just survival.
Edun tuk dis one for press briefing during World Bank and IMF Spring Meetings for Washington DC.
Im say since mid-2023, di reforms really help stabilise di naija economy and make am strong against global economic shocks.
Written by: News Author
Minister of Finance Edun IMF President Tinubu Tinubu Performance Tinubu reforms
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026