OBODO NAIJA

EFCC Release Activists Randy Peter and Mama Pee

todayJuly 16, 2026 2

Background
share close

By Esther Daniel

Di EFCC don release activists Randy Peter and Mama Pee after dem honour invitation by di anti-graft agency for Abuja.

Na Justice Cracks, wey follow Randy Peter and Mama Pee go EFCC headquarters for Abuja, confirm dia release for one post wey e share on X on Wednesday.

Dem regain freedom shortly after midnight on Wednesday after plenty hours of questioning.

According to dia colleague, Justice Cracks, di EFCC ask both activists to return to di  commission office on Thursday for further engagement

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds