Sports

Egypt Team Director Konfamate Say Salah Go Miss Four Weeks Of Footballwith Wunjury

todayApril 27, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Egypt national team director Ibrahim Hassan  don share updates, say  Mohamed Salah get hamstring tear wey go make am miss action for about four weeks.

U sabi say, di injury hapun on Saturday for Anfield during Liverpool match against Crystal Palace.

According to Hassan, Even with di wunjury, Salah go sti  leave Liverpool for dis summer.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds