Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say like dis di 2026 Lagos Fanti Carnival don start on Monday for Tafawa Balewa Square.
According to news post on X wey show different pictures, say pipo, cultural groups, and tourists dey celebrate di carnival, for di arena.
Di carnival, wey dey hold every Easter Monday, normally na to show di strong cultural connection between Nigeria and Brazil.
According to di organisers, di event dey promote heritage and identity while revellers dey enjoy procession wey start from historic communities like Campos, Lafiaji, Okoo-Faji, Okepopo, and Isale-Eko.
Written by: Ridwan Agbomeji
fanti carnival tafawa balewa square
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026