National

FCCPC Clear Air Say Airtime Borrowing Still Dey, No Ban At All

todayApril 18, 2026 3

Background
share close

FCCPC don come out tuk on Friday for dia official X page say dem never ban airtime borrowing or data advance anywhere for Nigeria, as viral social media posts bin dey claim.

Di Commission say those reports na false and misleading.

Dem explain say people still fit use all telecom value-added services normal, and dat nothing don change.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app