OBODO NAIJA

Federal Gornment Tok Say Nigeria Ready to Fight Ebola

todayOctober 22, 2026 3

Background
share close

Di Federal Gornment don assure Nigerians say dem ready to stop Ebola from spreading, after emergency meeting wey happen for Wednesday, October 21, for State House, Abuja.

Chief of Staff to Presido Bola Ahmed Tinubu, Femi Gbajabiamila, and Health Minister, Professor Muhammad Ali Pate, tok  say dem don start to find pipu wey meet di sick person and take steps to stop di sickness from spreading.

Dem beg Nigerians make dem no panic, follow health advice and hellep stop Ebola.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds