Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
For Abuja on Thursday, High Court don drop all criminal charges wey Federal Govment bin file against Kogi Central Senator, Natasha Akpoti-Uduaghan, as case wey don trend nationwide finally end.
Court papers show say Office of Attorney-General of di Federation drop Notice of Discontinuance, na im make judge strike out criminal defamation and oda charges against di senator.
Dis wahala start because of wetin Natasha talk for one siddon tv interview , wey govment say no sweet dem, but today dem no pursue di mata again.
So as e be now, di Abuja court ruling mean say di case don end sharp-sharp, and Senator Natasha Akpoti-Uduaghan don waka free for di wahala.
Written by: News Editor 1
Abuja High Court ruling Natasha FG drops lawsuit against senator FG ends criminal case Natasha Nigeria legal update Nigeria politics news nigerian senate news Senator Natasha cleared
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025