OBODO NAIJA

Femi Falana Advice FG To Give Naija Youth Work

todayJune 26, 2026 1

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Human rights lawyer, Femi Falana, don drop beta bombshell say creating state police alone nor go fit solve Naija insecurity problem.

According to di senior man lawyer, say, di tin nor go shake scale since poverty and unemployment strong.

Falana yarn dis one for TV sit down tuk on Thursday, say plenty young pipo dey enta crime because of lack of work and no social support.

You know di tuks na, say, na idle mind na bi devil workshop, say state police nor go work oh, until dem create work for young pipo inside di country.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds