Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Federal Gornment say sorry to Nigerians, say dem fail to meet up for power supply.
Oga Minister of Power, Adebayo Adelabu, tuk dis one for press conference wey e hold, take explain im achievements for di past three years for di office.
E say wia di gbege take hapun na because of no gas supply based on plenty money wey dem owe di gas suppliers.
Adelabu still con go tuk say di war for Middle East fit make di mata even worse.
Written by: Ridwan Agbomeji
BLACKOUT Federal Government middle east power supply
todayMarch 25, 2026 4 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026