middle east

14 Results / Page 1 of 2

Background

obodo oyinbo

Iran Cancel Flights To Iraq And Oman

Iran don cancel flight go Baghdad for Iraq and Muscat for Oman from midnight on Tuesday, just hours before USĀ  punishment against Iran go start. Tok tok pesin for Iran civil aviation tell media tok tok pipo say Baghdad and Muscat airports no go accept Iran flight again, but flight to other area like Istanbul go continue normalĀ  normal. Iran flight oga dem dey follow Iraq yarn to move Baghdad […]

todaySeptember 23, 2026 11

obodo oyinbo

Trump Say Iran War Fit End Soon As Talks Continue Over Hormuz

By: Yusuf Abuh US Presido Donald Trump don say e believe di war with Iran go end ā€œpretty soonā€, say dem nor born Iran well to continue di fighting. US, Iran and Oman dey tryĀ  reach temporary agreement wey go allow ships return through di Strait of Hormuz, one important route for global oil supply. Like dis now, Iranian authorities don increase security measures across di country, especially for Tehran. […]

todayAugust 7, 2026 14

obodo oyinbo

Iran Deny Fresh Peace Tuks With United States

Iran don wash hand comot from reports say dem do any peace tuk with di United States of America. Dis na after, President Donald Trump tuk say, yesterday, wey be Monday, say dem go open new chapter for di book of life, and arrange di peace tuk . Iran Foreign MinistryĀ  say nothing like dat oh, infact no discussion even though US match break small for di attack wey dem […]

todayAugust 4, 2026 22 3

Uncategorized

Iran Give Condition As US and Qatar Jam For Doha

By: Yusuf Abuh Di Qatari Prime Minister and Foreign Minister, Sheikh Mohammed bin Abdulrahman bin Jassim Al Thani, don hold meeting with US senior men team, wey Steve Witkoff and Jared Kushner lead for Doha to touch light dis gbege for di middle east. Iran reps, sef dey inside Doha as we speak, but dem no get any plan to look eye-to-eye or hold face-to-face tuk with di US side. […]

todayJuly 1, 2026 17

obodo oyinbo

Middle East Peace Deal Dey Shake, Israel Resume Heavy Fight

Fresh tension don rise again for Middle East as Israel and Hezbollah exchange heavy attacks for Lebanon on Friday. According to report, di new peace deal between Iran and di United States dey shake. Tuks wey America and Iran suppose hold for Switzerland, dem don postpone am dafter Iran chief negotiator talk say dem no go shift from dia position and dat dem ready oh to take action. Di peace […]

todayJune 19, 2026 19

obodo oyinbo

Middle East Wahala Grow As Trump Start Hormuz Blockade

US blockade for Iran ports don start for Strait of Hormuz, as Donald Trump dey insist say, im still get space for Peace deal. Im put dis one for im Truth social on Monday. However, Iran on di other hand Ā dey accuse US, say na piracy dem dey do for di Strait of hormuz, as plenty pipo dey protest di mata for Tehran.

todayApril 14, 2026 21

obodo oyinbo

Presido Trump To Touch Light Iran Ceasefire Deal

White House officials, all di way from united state of America on Monday don konfamate say dem dey consider one 45-day ceasefire deal between U.S. and Iran for di Middle East war. Di senior men wey tuk with Agence France-Presse, say di only tin be say Donald Trump never sign di deal. Dem explain say na mediators bring di proposal as part of efforts to reduce di fighting, but Trump […]

todayApril 7, 2026 26

obodo oyinbo

Trump Promise To Burn Iran Plant If Dem No Open Strait Of Hormuz

US Presido, Donald Trump, Ā like dis now dey threaten say e go fit destroy Iran power plants and bridge if dem no open Strait of Hormuz by Tuesday. Im tuk dis one for im truth socials, dat if Iran nor behave demselves e fit release "hell", but believe say deal fit hapun with Tehran. Iran on dia own part dey laugh Trump threat, dem call am "helpless, nervous and stupid." […]

todayApril 6, 2026 26

obodo oyinbo

Iran Yarn Say Dem Go Hit US Hard After Trump Threaten Dem

On Thursday, Iran yarn say dem go give US and Israel crashing attacks, as dem fire missile reach Tel Aviv after US President Donald Trump talk say dem go bomb Iran ā€œback to Stone Ages.ā€ Di fight don dey since US and Israel start strike Iran over one month ago, e don spread for whole Middle East, dey shake global economy, affect plenty millions pipo worldwide. For White House talk, […]

todayApril 2, 2026 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds