Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Federal Gornment don ban all electricity distribution companies (DisCos) and installers from collecting any payment for meters.
Minister of Power, Adebayo Adelabu, yarn dis to tori pipo during inspection of newly imported smart meters at APM Terminals, Apapa, Lagos.
Adelabu explain say di meters, wey be part of World Bank–funded Distribution Sector Recovery Programme (DISREP), must be installed free for all consumers, and anyone wey demand money go face prosecution.
He add say 500,000 new smart meters ni enter Lagos, and him dey happy as another set don dey ready for installation.
Written by: News Author
DisCos Nigeria Electricity meters Meter installation charges Power sector regulation
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025