OBODO NAIJA

FG Push NIMC To Register Every Nigerian For National Identity

todayJuly 13, 2026 8

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Wi oga Presido, Bola Tinubu don direct National Identity Management Commission (NIMC) make dem register every Nigerian for national identity database before di end of 2026.

NIMC Director-General, Abisoye Coker-Odusote, talk dis one during interview for TV sit down tuk on Sunday.

She say di plan na to help gornment get beta national identity system wey go improve planning, governance and service delivery.

Coker-Odusote add say NIMC dey work with partners under World Bank-supported ID4D project to make sure registration reach Nigerians for every part of di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds