Sports

FIFA Drop New Rules For 2026 World Cup

todayMarch 27, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

FIFA don announce new rules wey dem go use for 2026 World Cup for USA, Mexico, and Canada.

Now, any player wey dem dey substitute get only 10 seconds to waka comot, or im team go play wit 10 players for one minute.

Throw-ins and goal kicks get 5-second timer, and if dem delay, opposition go carry ball.

Any player wey dey get medical attention must waka comot one minute, and VAR go now check wrong corner kicks, while only captain fit reason mattas wit referee.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app