Sports

FIFA Presido Tuk Why AFCON Final Nor Sweet Am

todayJanuary 19, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

FIFA Presido, Gianni Infantino don condemn some Senegal players, say why dem go waka comot from pitch on Sunday during AFCON final afta Morocco get penalty.

Infantino tell sport reporter, say di behaviour of some supporters, players, and technical staff no make sense at sense and dat e nor show sportmanshi.

U sabi say, Di incident happen as Senegal protest di referee decision, but Infantino  dey say, make  everybody try to dey  respect game rules and fair play

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app