By: Esther Ayoola
FIFA Presido, Gianni Infantino don condemn some Senegal players, say why dem go waka comot from pitch on Sunday during AFCON final afta Morocco get penalty.
Infantino tell sport reporter, say di behaviour of some supporters, players, and technical staff no make sense at sense and dat e nor show sportmanshi.
U sabi say, Di incident happen as Senegal protest di referee decision, but Infantino dey say, make everybody try to dey respect game rules and fair play