OBODO NAIJA

Former Kwara APC Aspirant Explain Di State Political Situationship

todayJuly 10, 2026 7

Background
share close

By Oluwatosin Ibrahim

On Thursday for Kwara State, former APC gofnorship aspirant, Wale Sulaiman, say di fight over di party’s gofnorship primary dey happen because of personal ambition.

Him wrap dis one for statement say make politicians try to focus on solving problems instead of fighting for power.

Sulaiman complain say di fight by some APC aspirants under di G-15 group don shift attention from insecurity, unemployment, poverty, and poor roads.

He urge political leaders to talk about plans to improve lives of Kwarans, not just who go become gofnor.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds