Obi Tok Say Tinubu No Fit Handle Nigeria Wahala, Say Make E Dey Go
Peter Obi don drag Oga Presido Bola Tinubu say make e comot from seat, as e point finger give am say im gorment lack di power to handle Nigeria wahala . Obi, wey dey run for Presidency under di NDC, tok dis one for Abuja on Monday, for di opening of di party National Campaign Council. Obi say Nigeria need Presido wey go fit mount anywhere for di kontri wey […]