Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former -Man United midfielder Roy Keane say United don improve but Micheal Carrick nor be di man for di job after im beat Arsenal 3-2 for Emirates.
Ontop yanings for post match conference, Keane say anybody fit win two games, and even if United win all dia matches till season end, e ma nor go still give Carrick di job.
E say United need bigger and better manager wey fit handle di club size and help dem win league titles again.
Written by: News Author
Man United coach debate MANCHESTER UNITED Michael Carrick Roy Keane
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025