Lagos

FRSC Share Report Card Say 91 Kpai For Lagos Road Crash

todayDecember 15, 2025 7

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal Road Safety Corps, Lagos state branch, don mark present, share report card say, not to make anibodi fear, say from dia record say wawawa driving don kpai at least 91 people across di state between January and November 2025.

Lagos FRSC Sector Commander, Kehinde Hamzat, yarn dis one for tuk tuk meeting wey im do with tori pipo wey dem hold for Ojodu-Berger on Friday.

Di briefing na normal tin wey im dey do sama dia yearly, No Drink and Drive campaign, wey dem join body do with Beer pipo.

Hamzat say, October get di highest death record with 14 people, while January follow with 13 deaths.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app