OBODO NAIJA

Fubara Dismiss Defection Talks, Reaffirm APC Loyalty

todayMay 14, 2026 1 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

River State Govo, Siminalayi Fubara don deny rumours wey dey spread say e wan join Nigeria Democratic Congress, insistingĀ  say na still member of All Progressives Congress.

U sabi say, speculation rise after Fubara no show for APC screening exercise for incumbent governors last Saturday.

DiĀ  Rivers govo explain imself on Wednesday during public meeting for Port Harcourt, dat all those tori nor be true and e remain committed.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds