Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Alice Iduh
Osun State Governor, Ademola Adeleke, don reacts to tuk say im abandon Pipos democratic party after im use dem climb, now don run go Accord Party.
Ontop yanings for tv sit down tuk, the govo say im nor abandon any parti, say in fact, im still love PDP, but wahala inside the party push am to find better platform for him 2026 re-election.
Adeleke say he try settle the PDP crisis, but instead of tins to settle the mata get worse, the matter just dey worse every time.
Written by: News Author
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025