Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Gunmen don launch one deadly ambush for Shanga Local Government Area, Kebbi state kpaing about nine soldiers and one police officer on Tuesday night.
Governor Nasir Idris confirm di attack and condemn di killing.
Eyewitnesses share say di security operatives dey go operation for Giro Masa community when di gunmen surprisingly attack dem.
Say di incident cause serious panic as dem burn two military trucks, while di community still dey fear as Military authorities never release any statement.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026