Murder

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Police Gbab One Man Wey Cut Small Pikin Head For Oyo

Oyo State Police Command don gbab one 23-year-old guy wey dem catch with pikin head for Ibadan. Police tuk tuk , Ayanlade Olayinka, yarn on Sunday say di matter happen on Saturday, April 11, for Adigun Village, Olorunda Ogunsola area inside Ona-Ara Local Government Area. According to am, police move sharp-sharp after dem receive informate say some pipo kpai one small girl con cut her head. Olayinka talk say dem […]

todayApril 12, 2026 5

OBODO NAIJA

Gunmen Kill 9 Soldiers, 1 Policeman, Burn Military Trucks For Kebbi

Gunmen don launch one deadly ambush for Shanga Local Government Area, Kebbi state  kpaing about nine soldiers and one police officer on Tuesday night. Governor Nasir Idris confirm di attack and condemn di killing. Eyewitnesses share say di security operatives dey go operation for Giro Masa community when di gunmen surprisingly attack dem. Say di incident cause serious panic as dem burn two military trucks, while di community still dey […]

todayMarch 25, 2026 3

obodo oyinbo

US Police Arrest Driver Wey kpai Nigerian Graduate Fadero

Metropolitan Nashville Police for US don arrest one driver wey dey link to fatal hit-and-run wey kpai one Nigerian graduate, Oluwalayomi Fadero. Report from local station WSMV4 say di mata na since on Friday after di suspect, Ray Eugene Padgett, thief one vehicle come dey run. Di owner of di truck trace am reach one area, but when di suspect notice say dem dey follow am, e reverse motor jam […]

todayMarch 25, 2026 6

International

Man Don Run After E Stab Im Padi To Death Over Spilled Beer

Police for Zimbabwe don begin urgent nationwide manhunt afta one Tsholotsho man allegedly stab im padi to death over spilled beer. Di suspect, 33-year-old Mehluli Moyo, dey drink wit 22-year-old Luckmore Nhliziyo when wahala start afta Nhliziyo accidentally knock over Moyo drink. Wetin suppose be small mistake quickly turn violent fight, as witnesses talk say di argument fire up sharp sharp and Moyo anger escalate reach point wey e no […]

todayNovember 10, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app